webnovel

CHAPTER ONE

Chichi: Aunt Linda where are you going to again

Aunt Linda: No dey ask that kind foolish question, you know the place where I dey go to

Chichi: Sorry o don't chop me

Aunt Linda: Anyways I don drop 5H for you, you go use am buy your food

Chichi: okay

Aunt Linda: Before I forget Mr Ben dey come

Aunt Linda: I am going

Chichi: byeee

(Aunt Linda slams the door and leaves the house)

(Chichi goes to buy her food and sees her friend Amaka)

Chichi: Amaka hwfr

Amaka: I'm fine what about you and that your witch of an aunty Linda

Chichi: she is fine oo. it's just that she also dey leave house tell me say she dey go Mr Ben but she never tell me wetin she dey do for there

Amaka: I wan tell you but no tell anybody sey na me wey tell you oo

Chichi: I no go tell anybody shey I be sly

Amaka : That your Aunt Linda she is an ASHEWO!!!

Chichi: Amaka shey u dey use me play

Amaka: you no believe

Chichi : it's not that I don't believe you the thing just dey shock me

Amaka: We fit go to Mr Ben place make I show you

Chichi: Me I wan follow you come but Mr Ben dey come but make I buy my food first then you go follow me go my house

Amaka: okay

( Amaka and Chichi buy their food and go to Chichi's house)

(They meet Mr Ben at the house)

Both of them: Good morning Mr Ben

Mr Ben: Chichi where you dey since

Chichi: I go buy food

Mr Ben: you go buy food for 2 hours

(Mr Ben hits Chichi then she starts crying)

Mr Ben: Abeg open door for me jor

( They all settle down in the sitting room)

(Mr Ben takes Chichi to her room)

Mr Ben: Take off your clothes

Chichi: why

( Mr Ben unzips his trousers, takes off her clothes and rapes Chichi)

( Amaka walks in)

Amaka: APONANA!!!!!!

( Mr Ben zips up his trousers andeaves the house)

( Chichi starts crying)

Amaka: Chichi what happened??

In the harsh city of Lagos lived a girl Chimamanda Lily Uzomba also known as Chichi who lived with her aunt Linda who was an ASHEWO in Mr Ben's Bar when her parents died in an accident.They left a will for her but the will was never found

Don't think when you want to be creative just do

That was the inspiration for this book

And thanks to all those who supported me especially

AWESOME ESSANG

ofc_etgcreators' thoughts